Confederation for African Football (CAF), don chose 64 referees dem for lookout nation's Cup for inside we contri

 Confederation for African Football (CAF), don chose 64 referees dem for lookout nation's Cup for inside we contri 



Inside the 64 referees dem, CAF give chance for three referees dem for Cameroon, for the three, two inside ; Ngwa Blaise and Atezembong Carine na Johnny just come (first time for get summon for nation's Cup) and Elvis Guy Noupoue go be na Video Assistant Referee (VAR). 

Inside the 64 referees dem, 24 na referee wey go blow whistle (Ngwa Blaise), 09 na Video Assistant Referee (VAR) and 31 one na Assistant Referee dem. 

The 64 referees dem comot for 20 African contri dem. Just for remind we say na only Ngwa Blaise go blow whistle for match, na e first time this for blow whistle for big competition wey CAF dey make am.

 Atezembong Carine and Elvis Guy Noupoue be dey early this year for African Nation's Championship (CHAN) but na the first time for Atezembong Carine for African Nation's Cup. CAF be don tok say from day one for African Nation's Cup, Video Assistant Referee (VAR) go enter inside the matter. 

Jemia Irene

I am a student and Writer Please share Our Posts Always to support us❤️

Post a Comment

Previous Post Next Post

Contact Form