Patorinking_ Abule hol am tight video+ mp3 + lyrics download

Download mp3, video and lyrics of Abule ( Hol am tight, Hol am jeje ) by patoranking.


Abule , popular on the internet as Hol am tight, Hol am jeje is one of the most trending songs of all time in 2020. The song is trending in Cameroon, Africa and abroad. 


Today I bring you the video,  mp3 and lyrics of Abule perfermed by Patoranking as as demanded by many fans. Download mp3, video below.

DOWNLOAD MP3 FILE NOW 



LYRICS

[Intro]

Hold am tight

Hold am jeje (Go Pon killa)


[Verse 1]

This is another story oh, from my one

Make I tell you wetin happen for Abule

‘Bout this big party inside my Abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him gyal-friend Shile

Ghetto gyals them dey like Takasufe

So many pretty gyals dey inside my mule

I just dey wonder say, which kind party eh

Everything yapa, everything dey


[Pre-Chorus]

Ah, oshey

I get many gyals, wey them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on


[Chorus]

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)


[Post-Chorus]

Go

Go

Go

Go


[Verse 2]

Omoge whine am, you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way, to Niger Delta

Na we get am

Plenty ololo

Gyal’em enuff, oh ogologo

I just want sharply take one photo

Before the Baba them tell us to go


[Pre-Chorus]

Ah, oshey

I get many gyals, wey them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on


[Chorus]

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)


[Post-Chorus]

Go

Go

Go

Go


[Outro]

Go

Go

Go

Go


The End.

Want more of this kind? Comment.

DOWNLOAD MORE LATEST SONGS AT WWW.CAMABOOM.COM

Mbah Derick A.

I am a Banker by profession and a writer by occupation. I like teaching, learning and collaborating with others.💚 Please share my post!

Post a Comment

Previous Post Next Post

Contact Form